Joke : Husband And Wife Palaver - what's your reaction


Check this dialogue.
Wifey: what will be your reaction,❤ 😍 😉 😉

MAN: Sweetheart please come here.
Wife : What is it?
Man : Just come to the bedroom.
Wife : Why?
Man : Can you be spontaneous for once in your life?
Wife : Okay here I am.
Man : Comot your clothes.
Wife : Comot my clothes why?
Man : Just do wetin i tell you first and come meet me for bed, no waste time abeg.
Wife :Okay they are off.
Man:: Haba sweetie, wetin your bra and pant still dey do for your body?
Wife : Please I am not in the mood.
Man: Just comot your pant and bra and stop all this your everyday not in the mood story.
Wife : Okay they are off.
Man :: Oya jump enter bed.
Wife : Jump enter bed ke? Am i your slave?
Man :: Just come for bed and sidon and relax first, your shakara don dey too much for this house sef.
Wife : Okay so what next, where are you going?
Man : Just wait small i wan go bring money wey you go help me count because all the money wey you dey help me count before with your cloths on dey always short.

😂😂😂😂

Comments

Popular Posts